You don’t want to go to prison in Nigeria, by Charles Dickson
For Naija Prison Yard Inside dis place, where time dey freeze, Na prisoners full, dem hold for squeeze. For Naija prison yard, dem dey suffer, Locked away, life gettin’ tougher. Dem wear dem stripes, dem wear dem chains, In dis concrete jungle, where hope remains. From Lagos to Kano, Port Harcourt to Abuja, Prisoners dey hustle, na dem wahala. Dem…
Read More
