Uganda Police arrest Nigerian singer say e disobey Covid-19 guidelines
Omah Lay on cuffs UGANDA Police don arrest popular Nigerian Singer, Omah Lay and two odas for disobeying Covid-19 guidelines. Uganda police force confam dis report for one statement wey dia Public Relations Officer, SP Patrick Onyango bring come out today; “Three pipo na we don arrest in connection to unauthorised concert wey dem hold last night in Ddungu Resort…
Read More
